For real, Naija get talent ohh...na just money dey insult people badly....This guy is a real clown...we laugh die ehh....and what made me appreciate his talent was that he was doing it with so so much happiness. i wish we were all like this man.....But the man na real bad guy tho...im just dey use style dey talk some kind slick bad stuff...ha ha
The guy entertained us the whole night and we kept on giving him money....i swear this guy chop of to 5k from us ehh....He was so funny and entertaining such that one of my guys even took his contact and invited him to come play for his wedding which was coming up in two weeks.
Anyways what i'm trying to say here be say whatever u doing, just do it with all ur heart...cos u never know who's watching :)
watch every second of this vdeo...i swear this guy na clown.....Unfortunately only people that understand igbo will enjoy it better tho cos he spoke in igbo...so if u not igbo, just nodd ur head and act like u know wetin dey happen ;)
No comments:
Post a Comment