Nah dis kain tin dey pain me, seriously.
If person wan comot from im house naked e no consign me, my own be say dat tin wey u dey sample make e day 'visually okay'.
now, make I ask one question, why e be girls wey their breast don 'slack' like maiguard slippers dey like sample am? d kain breast wey dem dey call 'fallen heroes'?
abeg, sisters, if you want sample the breast make sure e neva succumb to gravity or better still wear a bra!
another thing, this kain breast dey remind me of secondary school maths, you know, Trigonometry, when dem go ask u make you calculate Angle of Elevation and Angle of depression.
So make I ask, unah fit calculate the Angle of depression of this breast?
i actually think i can. but i go need calculator for this one ;)
ReplyDelete