Monday, May 9, 2011

ALOMO BITTERS......U WAN TRY??? HA HA












Okay so i think i'm kinda addicted to this thing called ALOMO BITTERS...like seriously ohh...and this addiction just started as i go Naija recently. i'm sure most of my peeps here know what Alomo Bitters is. But for those of u wey no sabi wetin i dey tarn, then make i explain am to una. Alomo bitters is one very crazy drink that got a lot of alcool in it. it is only N250. Its in a green bottle with yellow cover. Its a Ghanain drink, but the company have successfully pushed the drink into other west African countries and so many people are loving it ehh. The drink's functions includes: made from natural herb; making you get drunk quick and nice; having its own different type of drunk feeling; fights against malaria and some other small small sickness wey person fit get; and finally, its good for staying long in bed (as of what i heard ohh)

This this got like 40smth % alcohol in it....as in ehhn no be small ohh...But Mehnn the tatse is just disgusting ehh. Its very bitter n sh**...........but regardless there's just smth abouth this drink that has made people love it, as well as becoming way too popular, and thats what i would like to find out shaa.  But anyways on a good day, me go personally take Alomo Bitters over Moet, Rose, Greygoose, Vodka, and other alcohol them. I dont know if its cos of how much alcohol content in such small bottle, or the fact that its mad cheap, and gets the work done, or its cute plastic bottle....HA HA .

Anyways long story cut short, i luv this Ghanaian sensation called Alomo...i even carry am all the way from Naija come Yankee. But unfrtunately i brought back only 4...so i don dey take my time dey drink them very very slowly so that dem no go finish quick jare. I wish they do sell it here in these African stores around....i'm hoping they do ohh...infact that go even be my next mission..."find any African store wey dey sell Alomo Bitters". I remember taking 2 of this bottles, and i swear i blacked out. in a good wey shaa...not acting a fool or puking and all that stupid sh** tho ;)

Umm ok 4 all u people that like trying things for the first time...do me a favor......"Go drink a full bottle of Alomo and the smoke some weed after that"!!!!!!   i bet u its the greatest feeling in the world...HA HA..lol

22 comments:

  1. I really want to try it but i bet they don't sell it here in UK.

    ReplyDelete
    Replies
    1. they have it in the UK...enta woolwich if peckham no get am

      Delete
  2. U sure say dem no dey sell am for UK?....if na England wey u dey, then i can guarantee u that dem dey sell am for Peckam....that place wey resemble Ojota..ha ha

    ReplyDelete
  3. U r too funny!!! I drank some and could hardly finish it cuz it was too bitter..KAI!!! But I had energy after that one mini shot I took sha

    ReplyDelete
  4. You can find it in UK , if you really want it .Just bought one now in one ghanian store, it only cost £3.50

    ReplyDelete
  5. It's very good when it come to bed, only R20 in South Africa' It also improve your sex life

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hahaha its like castle milk stout mixd with viagra...eh moja boss

      Delete
    2. I see the the empty green bottles of this Alomo bitter in Johannesburg streets everyday. Our brothers from West Africa are mixing it with energiser drinks in JHB, and drinking on the street. So now I can see from this article why gentlemen like this drink. i will try it

      Delete
  6. ofcourse they sell it in the uk,go to any african shop

    ReplyDelete
  7. Alomo bitters?, can one have sex d whole day non-stop with it?

    ReplyDelete
  8. Alomo in my eye I won try am like crazy my pale friend carry am come from Naija na so me carry am oooh but I never drink am sha. As for me way I dey nak older ladies I mean 26-32 years of age for Yankee here guys way dey Yankee u what am saying those girl are ready to stay with u whole day I try doing it for 3days 5times in a day but u know as I hear about alomo I shout alomo in my eye hahahahahah Cus my friend for Naija tell me say na JAM no be NECO

    ReplyDelete
  9. O BOY, THE BOBO WEY WRITE THE TORI FOR UP KNOW THE SECRET. ONE SMALL BOTTLE OF ALOMO IS OK TO PUT U FOR THAT LEVEL WEY U JUST ¨DEY¨ BUT NEVER DRUNK. THEN TO COME MIX AM WITH ONE TOSH OF IGBO------ SHEGE JAGUAR!------- U GO KEREWA SO TAY U TIRE! JUST MAKE SURE SAY U BIN DON CHOP LIKE 2-6 HOURS AGO.

    ReplyDelete
  10. Lolxxx...just last thursday i high 3 bottles for 1 shoe here in 9ja...ma eye doty sote na carry dem carr me go house...e strong

    ReplyDelete
  11. Alomo badt, I remember last year I take am enter my gal, 2 hours i still dey straf, d gal gree, since then if she dey come my place she go ransack check say alomo no dey my place or system.


    hahahahaha. thumbs up

    ReplyDelete
  12. ALOMO LO LE SE!!!!!! ALomo pass any Viagra... One small Bottle and U banging till ifinity.. But if ur woman no like shayo, how u wan come take do am? Because d smell.. CASTED...

    ReplyDelete
  13. Abegg where for southy person fit see alomo buy, d one wey I carry come from naija don dey finish..

    ReplyDelete
  14. We have it in South Africa this thing is addictive lol but heals the pains

    ReplyDelete
  15. where is south-africa...been looking for it

    ReplyDelete
  16. where can i get this product,around durban south africa

    ReplyDelete
  17. hi peeps any afraccan store that sells this tonic in south Africa,durban ,please help a brother out

    ReplyDelete