Saturday, October 16, 2010

Another Bomb Detonated at Eagle's Square!!!!!!


Yesterday Madam Goodluck show us say, no be only MEND fit scatter bomb for Nigeria.

The President was once a child, all these Senators that you are seeing were once A CHILDREN
.

abeg make una follow me give am 5 Gbosa for that bomb! Gbosa! Gbosa! Gbosa! Gbosa! Gbosa!

Okay, now on a more serious note, this nah the typical behaviour of stark illiterates. Dem no go ever gree say dem no fit speak english. why she no fit get speech writer? abi she no sabi read?

Another question, nah dis kind grammer she go scatter when she meet Michelle Obama?

This woman nah tout honestly, nah so she go embarrass herself for Rivers State that time...

Oga Goodluck abeg hire teacher for your wife make im teach am english or you fit teach am yourself, shebi you be lecturer?

2 comments: