Wednesday, September 15, 2010

NKEM MINAJ?????


Chineke meh!!!

I love my 9ja people but sometimes I just wan blow the country up with the way wey we dey take do copy-copy for our fashion. I stopped complaining when I see people in 1000 degrees Fahrenheit 9ja wearing hoodies, skull-hat , timberland boots and leather pants.

Since Nicki Minaj came up with the idea of dressing bourgeoise/fantasy, some people for America don dey dress which we are OK with.

Na hin I see Nkem Minaj for on top one DVD box na hin I holla say "Na by force".

Since this generation don dey messed up already, I dey fear for our pikin OOO

1 comment:

  1. plzz, what is the name of this filmm ???

    ReplyDelete