Monday, April 26, 2010

HA HA HA .......SHE MUST BE KIDDING US RIGHT?????

laugh or cry? laugh or cry? Which one make I do first?

Umm...HA HA HA HA HA HA HA HA...Nothing wey persin no go see for Naija eh.

A friend from Naija sent me this priceless picture which he said he captured in a local ibotic beer/grooving joint.

I know we have all been in a situation where we wished we didn't grow out of our favorite shoe. But una fit see say that word "wish" no dey this babe dictionary at all ehh....she is living life to the fullest.

I no even know whether na the first three exposed toes, or the last two tucked in , wey I dey pity pass. Nothing do u jare. We dey believe your shoe scatter.

No comments:

Post a Comment