Monday, April 12, 2010

BET SUNDAY BEST AUDITION IN NAIJA....HA HA HA HA HA


Okay this is just too funny....So BET decided to take its Award winning gospel talent show "Sunday Best" to Naija this year. The first audition was premiered last Sunday April 4th from Lagos.
The show is hosted by multiple grammy award winner Kirk Franklin,  and the judges included two akata gospel musicians and one so called unpopular Naija born musician called Muyiwa Olarewaju.

According the show, the winner would be flown into Yankee for the main competition in order to compete with other Yankee gospel singers...

HA HA ...AND YES I'M LAUGHING BECAUSE I'M THINKING WHAT YOU ARE THINKING TOO....lol

So u suppose trust our Naija peeps nah....everybody came out for the audition: people wey sabi sing ohh; people wey think say dem sabi sing ehh; people wey no say dem no sabi sing, but won show face for national tv ohh; people wey their friends and family don dey lie to them say dem sabi sing ehh; people wey no know say na gospel audition ohh; even people wey no even know wetin the show dey all about, but all dem know be say dem hear say some yankee peeps dey come carry some Naija people dey go Yankee. Infact everybody show for the audition ehh

I no blame my people jare. Come on nah.....what a very nice, easy and stress-free way of obtaining visa to Yankee...thank you BET :)
love how our peeps dey try speak phoneh for the show :)


Before i forget,  our beloved NEPA took light during the audition....check it out in 12:57mins in the video.
NAWA 4 NAIJA

3 comments:

  1. All I have to say is what the H*** does Muyiwa know sef, with his big shiny head. He is just so negative...arggg!

    ReplyDelete
  2. Mehn That is the word "unpopular wannabe". I wonder what he's feeling like! Gosh I can't even believe he's Nigerian..anyway its so such a Nigerian thing, he's scared of the competition he's going to get or should I say just being jealous, so he has to try and ruin all other people's chances so he can continue to remain the only one in that his very unknown world.
    By the way, love your blog. You are so hilarious. Please follow me, I just followed you.

    ReplyDelete
  3. Muyiwa should never be a judge.....unexperience and simon cowell wannabeeee

    ReplyDelete