Tuesday, January 11, 2011

ARE U F%#KING KIDDING ME???.....FOR REAL?.... LIKE FOR REAL?...HA HA HA HA



(shout out to my own person, Paul for providing this retarded video)

I for really love to know which village dem bring this guy from.....WTF ????!!!!.....at first when i saw this video, i was like "is he for real?"  I don laugh sotey the muscles for my face don weak finish. But on the real tho, I dont blame people like this. Na their friends that should be held responsible for their failure and falling of hand. Okay let me put it this way.....if smth ever enters my head one day, and i just decide say i wan start to dey rap or sing (which i'm zero good at) and my friends come dey ginger me make i do am......Then I'll certainly know say dem no be my true friends at all.

I swear this is even worse than that "Ikebe na money woman" Come on on nah...why some people their job na just to dey fall our country hand huh?....We dey an era where Naija artists are doing big thing and people in different countries are beginning to apppreciate our music....and thats when one ibotic container boy decided to do this camera phone video shoot.....HA HA HA HA HA HA HA ........i cant take it anymore...i cant.. i just cant ehh.....nothijgn is just right, starting from when u click play, tilllll 4:09mins...... even the babe  no just try at alllllllllllllllllllllllllllllllllll.......HA HA HA HA. ..i just cant take it any freaking moreeeeeeeeeee!!!

8 comments:

  1. God have mercy WTF is this....lol
    i don die where i dey laugh my brother....the guy whey dey form rapping skillz dey like clown for cirques....with en bleaching face.....lmao maybe en dey use tura or zarina.....

    Looking at the video self; u know say dem no fit afford to pop champagne...that thing na water abeg whey dem take fill for cup....dey pose like half boy, big boy no dey this kin thing...

    this video don fall hand bad bad...WETIN the guy dey rap self...His friends are evil as dem ginger am to fool himself like this.....lwkmd

    ReplyDelete
  2. OMG. this is way too hillarious. I was also thinking the same thing while watching this. Is he for real? wow

    ReplyDelete
  3. see his Interview...this guy thinks he is a STAR


    http://www.youtube.com/watch?v=bviHvHRIiFc&feature=related

    ReplyDelete
  4. lmfao. this guy is a disgrace to Nigeria.

    ReplyDelete
  5. I just cant stop laughing. lol

    ReplyDelete
  6. Nope i don think he is nigerian.. he just has a sort of face

    ReplyDelete
  7. he is not igbo....he is calabar

    ReplyDelete