Saturday, June 12, 2010

40 YR OLD MAN GIVES HIS 12 DAUGHTER BELLE.....WTF YO!!!

OFCOURSE IT MUST BE AN AKWA IBOM MAN NAH......u suppose trust

"The daughter alleged that her father drugged her and despoiled her. But the father claimed that his daughter lured him into the abominable act.

"One day I came back from work and I met my daughter unclothed. As I was looking and admiring her, my manhood erected and I could not control myself anymore. I started caressing her, but she did not resist me, so we started the act,” Philip Ben shamelessly confessed to the Criminal Investigations Dept of the Panti" and hes been sleeping with her since she was 10

U see wetin dey pain me pass for all this kind eveil acts be say dem dey always blame devil for both the ones im do, and the ones wey im no do...i weeda ohh....in fact NUF SAID.....i no won even hear why and wetin cause such act to happen, cos this one don even pass Sodom and Gomorah self....wetin........wetin self ...WTF...WTF self.....the best thing wey go happen be say make dem castrate the dude, send him to the zoo for like a yr, and then hang am finally....This is absolutely NUTS!!!!....WTF...im own freaking daughter?....JEEEEEEEZ.....freaking Akwa Ibom people self. The only time wey dey hear una for news must be smth wey gats to do with F***  and housegirl and houseboy dem tori...........nawa 4u una jare...(calabar peeps una no dey exempted too for this topic ohh)


(champion.com)

No comments:

Post a Comment