Thursday, June 3, 2010

ADEBOYE BARNS SEXY CLOTHES TO CHURCH......WHY NAH :)

"Pastors of the Redeemed Christian Church of God in Nigeria have started enforcing the dress code for all worshipers handed down by the General Overseer of the Church, Pastor Enoch Adeboye.

The GO, as Adeboye is called by the teeming worshipers, had announced recently that women must not wear gold trinkets, artificial hair and trousers and short skirts to church."

GO u see I dey believe you die for this kind measure wey you take. But the only thing is that I'm just wondering what must have made you decide to embark on this rule just recenlty. Or u probably don see some kind things wey u feel say go put u for temptation :) nothing do u jare....But one thing I know for sure be say once this rule start now, na im be say some peeps go feel say dulling don enter church nah :)
I know a lot of women be wearing some really crazy open attires to the house of God, like say them dey go dancehall.... and this certainly causes lots of distraction to both the male members and workers of the church. As far I am concerned, sundays to some people for Naija no be day to worship God.....for them, sunday nah fashion day ehh...
.CHAI...in fact wetin God go judge on that last day go plenty ehh
(pm news)

2 comments:

  1. My guy, i don dey read this ur well but dis one, i must comment. what is the different barnding only in church. no be dsame tin. if person wear em go church, for work , school or for road na still dsame confussion n distraction.

    ReplyDelete
  2. Infact, my fit dey lose members be that o! na so faction dey take commot for church. u go see some peeps wey no like d idea go soon form new church

    ReplyDelete