Tuesday, November 2, 2010

NAWA TO PEOPLE OHH




Quick advise...When u start to dey take picture for night, and all u see is just ur teeth and eyes, then problem dey ohh.

And wetin dey pain me pass about this picture na just the fact say my guy just dey happy anyhow....just dey open teeth. 
But on some real sh**, thats one black ass nukka juo... this one don pass black abeg...this one na blue-black........Infact na this kind black wey fit even stain person cloth sef..
JJC carry go jare...nothing does you and your female counterpart :)

No comments:

Post a Comment