Thursday, November 18, 2010

SEE MAJOR FALLING OF HAND EHH...HA HA HA

I definitely saw this one coming.
U know say no be today wey Coke don dey do big boy for where Pepsi dey. Well, i guess this na the outcome :(
I believe we can relate this incident to we humans. Therefore this nah for all of una wey like to dey go gra-gra for another man territory.  Cos thats what u'll get when u mess with the wrong crew.....ha ha ha ha ha

No comments:

Post a Comment