Tuesday, May 3, 2011

ONLY IN NAIJA........THE LAWLESS NATION ;)

 (Shout out to Chima Okpalaoka for this useless picture)



U see as i dey post this story, i just dey imagine an NYPD officer actually drinking alcohol while on duty. Una dey see the kind useless people wey sppose dey take care of the Citizens?

 A POLICEMAN + DRINKING STAR WHILE ON DUTY = UNF**KING-BELIEVABLE

This is straight up bananas u know...U see na things like this dey actually make me believe say im go take a real long while (prob our next generation) before our police image will change for good.
I just dey imagine say i dey for office, and all of a sudden, some kind evil spirit just enter me, and i just open canned beer dey drink for where everybody dey....then that one be say i go start to dey find new job the next day, cos no one's gonna take such crap over here, and even in Corporate organizations in Naija too, cos i'm very sure they hire responsible graduates...(not all the time shaa...ha ha )

Imagine say after this fool don shayo finish, u come jam am for checkpoint dey shout for am....i swear if u come out alive, then u a lucky man.....cos thats how all these police fools be killing innocent people while intoxicated.

BUT WAIT OHH....AND THE NIGGA SMOKING A CIGARETTE TOO??????  
Okay i think i'm officially done with this bullcrap!!!!

No comments:

Post a Comment